Afta di increase to im salary, Singapore Prime Minister Lawrence Wong go earn $2.8 million evri year, almost 4x Hong Kong leader salary wey follow am.
But Singaporeans no too happy.
Govment say high pay go help attract top talent and reduce corruption. Critics, however, say di increase dey happun wen pipo dey worry about jobs, inflation and cost of living.
Wong don tok say e go donate di $1.1m increase to charity ova di next five years. Download YETU Social app to get more news updates.
#bbcnewspidgin #Singapore #LawrenceWong





